Posts

Showing posts with the label Nigerians Never Chow

On Sound Today: My People they say na Empty Belle dey make man dey feel somehow.....

Image
Calling my Aza, Kylie how we wan cashout this christmas, FBG dey land 9ja on the 29th 😮, i wan buy VVIP table 😮 Ahh Champion People wey dey Shayo Those people dey here now People wey dey jaiye oo Those people dey here now na na Them no dey call me tele oo But them dey ca-call me now Na empty belle oo Na im make man dey feel somehow I call my aza Sey I be wan cashout Sey make I put ten thousand I put ten thousand Everybody con cashout Thank jehovah Put am for my aza Begin to find another ah ah Waka waka no rest oo Wetin man go do Money go dey for madam to cook Ogbono Wetin man go do Your pikin sef e gass go school ooh Wetin man go do When money come e go hear Wetin man go do uh uh Wetin man go do uh uh Wetin man go do Wetin man go do ooo Wetin man go do uh uh Wetin man go do uh uh Wetin man go do uh uh Wetin man go do Call daddy savi No go let my blessings to pass me Enemy no go laugh me Make the money chill and relax me If the mone...

__________________________________________________

Trending On MEB

Sound on Wednesday: Bengicela by MaWhoo, GL_Ceejay & Thukuthela

Sound on Friday: Billions by Sarz & Lojay

Sound on Friday Morning: Super Girl by Dencia [Watch]

Throwback Sound on Tuesday: Everyday by 9ice

See the Cringe moment Lil Baby ignored Young Thug

Prosecutors Seek Death Penalty against Tyler Robinson for Alleged Murder of Charlie Kirk as he appears in Court for the first time¡

Charlie Kirk Assassination: Who is Tyler Robinson? [Watch Timeline that lead to Suspect's Arrest]

Yhemolee's Wife, Eyitayo Idowu Allegedly Sets & Beats up an Acquitance... Trouble in Paradise¿

Jimmy Kimmel Live being Pulled Off-Air Indefinitely by ABC over Charlie Kirk Comments

Watch the Interesting Moment Naira Marley was Confronted on Stage by a Mohbad Fan

Most Read Stories From Past Month

Sound on Friday Morning: Super Girl by Dencia [Watch]

Sound on Tuesday: Tholukuthi (Clap Song) by Jazzworx, GL Ceejay & Thukuthela

Nigerian Artiste Lil Kesh Stabbed and Robbed in Lagos¡ {Viewer Discretion Advised}

Sound on Wednesday: Bengicela by MaWhoo, GL_Ceejay & Thukuthela

Sound On Wednesday: The Boss by Rick Ross ft. T Pain

Sound on Friday: Billions by Sarz & Lojay

Watch the Interesting Moment Naira Marley was Confronted on Stage by a Mohbad Fan

Sound on Monday: Prototype by Gunna

TECH ON THURSDAY: Ever Wondered how you can use your Old Wired Headphones with New Type C Phones¿

The Google Pixel 10, 10 Pro & 10 Pro Fold are Here¡